Morning Vibes(Pidgin): SAY NO TO OPPRESSION

    By Victor Olubiye


 Nobody Senior Another Person For This Life, Everything Na Turn By Turn:


1. Dem first born you no mean say na you go first die.


2. If you first me touch ceiling because you tall, I go first you to pick stone for ground because i near ground pass you


3. You fit first me enter SS1 and I fit first you enter University.


4. My jeep fit stop for road while your Beetle fit carry you reach house.


5. Girl wey marry last year fit born pikin before woman wey marry 10 years ago.


6. Small boy wey just finish school fit begin work before chairman wey do NYSC 2015


7. If aeroplane engine knock, both person wey dey first class and the one for economy, na the same God dem go call. 


8. Na Oga dey pay driver, but AC dey first blow driver before e reach oga for back.


9. Person wey dey healthy fit dîe before person wey dey sick.


10. You dey stay upstairs no mean say you near God pass.


11. You help me today, no mean say, i no fit help you tomorrow.


12. When you see me na when i see you.


13. Mr time keeper, as you want to ring that bell, may your time in this world not be over.


I hope with these few points of mine, I have been able to convince and not confuse you that ‘Nobody Senior Another Person For This Life. 

Comments

Popular posts from this blog

#OspolyDecides2026: Accountancy Student, Abby, Pledges Transparency, Welfare Desk in SUG Auditor Bid

#OjudeNAMACOS’26: Four Houses, Different Colours, One Family at OSPOLY

#OSPOLYDecides2026: Oludayo Pledges to Make Every Student’s Voice Heard, Value Recognised

#OspolyDecides2026: ‘Every Naira Must Be Accounted For’ — AMK Speaks on OSPOLY SUG Treasurer Bid

Nollywood Mourns as Actress Atinuke Kareem Dies After Breast Cancer Battle

FULL LIST: Nigerian Celebrities Who Died Between January and August 2026

#OspolyDecides2026: Before You Vote, Meet the Ideas Behind MUSLAT and OGM

#OspolyDecides2026: B.GAA Pledges Accessible Welfare System, Complaint Follow-Up in SUG Welfare Director Race

Before Cancer Reaches Stage 4: 10 Warning Signs You Should Not Ignore, According to WHO, NCI and ACS

Ero-Arike Workers Appeal to Nigerians as Political Backlash Threatens Brand Patronage